Texte zu Liedern Lyrik-Generator Gesang entfernen Preise Meine Lieder App

Bemeri ba morema

Song generated By ✨LyricsintoSong.com

Song Cover
v5 Lite

@ Elvis iceman

2026-10-04 03:41:12

Liedtexte

Title: NDEAKO YA MARUKI

[INTRO / INCANTATION]
Ndeako ya Maruki!
Bana ba minya mani basah bokakah etapo
Omah edube esey
Moto teh wah aru rito a bokey
Wah aru misor a ketore

[CHANT]
Eye for eye!
Tooth for a tooth!
Ice Man!
I don see ndutu!

[VERSE 1]
The person wey never married di hungry for married
The person wey don married di hungry for comot
Na which kind life be dis oh?
Na which kind life be dis oh?

[PRE-CHORUS]
Somebody dey look for love
Somebody dey run from love
Everybody dey talk their own
But nobody know tomorrow!

[CHORUS — CALL & RESPONSE]
Ndeako ya Maruki! — Eh eh!
Ndeako ya Maruki! — Oh yeah!
Na which kind life be dis oh? — Dis oh!
Na which kind life be dis oh? — Dis oh!

[VERSE 2 — STORY]
Pikin sey e want married Jacky
Papa dey ask, “You know this man?”
Pikin sey, “No Papa, na for Facebook we meet-up.”

Papa dey ask sey,
“Facebook na their family house?”
“No Papa! Instagram too dey oh!”

[CHORUS]
Ndeako ya Maruki! — Eh eh!
Ndeako ya Maruki! — Oh yeah!
Facebook! — No!
Instagram! — Yes!
WhatsApp! — E dey oh!

[DANCE BREAK]
Ice Man! — Wiyoaka!
Ice Man! — Wiyoaka!
Maruki ma kweri!
Facebook! Instagram! WhatsApp!
Everybody dey online!

[VERSE 3]
Mama oh, bakara ba tibiseh Ekondo
Maruki ma kweri o Facebook
Na Instagram
Na WhatsApp!

Ekondo o bekueri yakake
Moto te a sikireneke nyoro
Bekueri ba monyere beyroko

[BRIDGE — BUILD-UP]
Oh Mama!
Oh Papa!
Love don enter telephone!
Today na Facebook, tomorrow Instagram
WhatsApp dey carry the matter go!

Na which kind life be dis oh?
Na which kind life be dis oh?

[FINAL CHORUS]
Ndeako ya Maruki! — Eh eh!
Ndeako ya Maruki! — Oh yeah!
Eye for eye! — Tooth for a tooth!
Ice Man! — I don see ndutu!

Ndeako ya Maruki!
Ndeako ya Maruki!
Wiyoaka! Wiyoaka!

[OUTRO]
Ekondo o bekueri yakake
Moto te a sikireneke nyoro
Bekueri ba monyere beyroko

Ice Man!
Wiyoaka!

Musikstil

Bosa nova, Male Vocals, Happy